WebNovelCommotion100.00%

Appendix: Songs used in this play

Song 1 (Cut from Mr. President by African China)

Food e no dey

Brother eh, water no dey

And our country no good o

Everyday for thief one day for owner e

Poor man wey thief maggi

Omo, dem go show him face for crime fighter (Crime fighter)

Rich man wey thief money

Omo, we no dey see their face for crime fighter

Tell me something I don't know

Rich man go dey halla prayer (Modupe)

Poor man go dey shout (Anwuola me e)

Rich man go dey halla prayer (Modupe)

Poor man go dey shout (Anwuola me e)

Make una lead us well

No let this nation to fall inside well

Mr. President

Lead us well

If you be governor

Govern us well

If you be senator

Senate am well

If you be police

Police well well, no dey take bribe

Oya lead us well (Nne me e)

Govern us well

If you be senator

Senate am well

If you be police

Police well well, no dey take bribe

Song 2 (cut from Rara by Tekno)

See me I see you yeh

Gbadura fun mi eh yeeh

Loke loke oh baba Adeleke oh

International something

Is a biggi situation

Them packi our money oh

Take it to other nation oh no no

Investi for your country oh make it a better place

Spendi money for your country oh make it a better place

Forget about the big things oh

Say make we talk about the small things oh

Aye aye oh aye o pe meji oh

Forget about the big things oh

Say make we talk about the small things oh yeah

Aye aye oh aye o pe meji oh

Rara oh heh oh leh eh rara oh yeah

Agbada jangbaja gban gba o lagbada

Rara oh heh yeah yeah yeah rara oh yeah

Agbada agbada

Jangbaja jangbaja

Gban gba gban gba o lagbada

Song 3 (cut from One Love by Bob Marley)

One love (hear my plee)

One heart (oh)

Let's join together and feel all right

One love (full of mercy)

One heart (I tell you)

Let's join together (let this house a-pray)

And a-feel all right (and I will feel alright)

Let's join together and a-feel all right

One love, one heart

Let's join together and a-feel all right

One love (full of-)

One heart (oh)

Let's join together and a-feel all right

Let's join together (let's all pray to the Lord)

And a-feel alright (and I will feel alright)

Song 4 (Nigeria National Anthem )

Arise, O compatriots, Nigeria's call obey

To serve our fatherland

With love and strength and faith

The labor of our heroes past

Shall never be in vain

To serve with heart and might

One nation bound in freedom, peace, and unity.

Song 5 (cut from Cooking Pot by Orezi)

Yawa dey ohh, yawa dey ohh

Yawa dey ooh oh oh, yawa dey ohh

Who carry meat from the cooking pot? (I no know oh, we no know oh)

I say who thief meat from the cooking pot? (I no know ohh)

Who carry meat from the cooking pot? (ye eeh eh. I no know ohh, we no know oh)

I say who thief meat from the cooking pot? (I no know ohh)

.

Song 6 (cut from Fire on the Mountain by Asa)

For there is fire on the mountain

And there is nobody seems to be on the run

Oh, there is fire on the mountaintop

And no one is a-runnin', oh yes

One day the river will overflow

And there'll be nowhere for us to go

And we will run, run

Wishing we had put out the fire, oh

For there is fire on the mountain, yeah, yeah

And there ain't nobody seems to be on the run

Nobody, nobody, oh!

Oh, there is fire on the mountaintop

And no one is a-runnin', so, yeah, yeah, yeah

There is fire on the mountain (fire in Africa, oh)

Nobody seems to be on the run

(Fire everywhere, everywhere in the sea, yeah!)

Fire on the mountaintop (fire in the ocean, la-da!)

No one is a-runnin'

Fire on the mountain (fire, fire, fire, yeah)

Nobody seems to be on the run (nobody)